Posts

Showing posts from August 9, 2014

Conversation between Aids and Ebola

Lol, this really funny. Check out the Conversation between AIDS & EBOLA: AIDS: na who be dis too? EBOLA: bro na me oooo, ur sis! i don show AIDS: Which kind bad market b dis na, watincarry u come EBOLA: Hmmmm bros why u dey yarn likedis na, ur reign never do u? Abi na only udey dis world. I even hear say †hεm dnfindcure fr you. AIDS: So who give u transport come Naija? EBOLA: Bros na one man from Liberia ooo.Him say make i accompany am come Nigeria. As we reach na him i carry leg leaveam ooo. AIDS: so hw u want operate here? EBOLA: I go follow all d state wey get d same alphabet wit my name... Na for dosstate i go operate. AIDS: name the states for me EBOLA: Ebonyi, Edo, Enugu, Bayelsa, Bauchi,Benue, Borno, Oyo, Ondo, Lagos, Abia,Adamawa,Akwa ibom, Anambra. AIDS: u b baddo, so out of 36 states u takeonly 15?........ Sis u tyt,,,, me self i wantupgrade...... Na through air i want carry denter pple. EBOLA: bro i bin here say boko haram deyworry for north? E b like i no go

APC already jubilating

Image
Information has it that Apc are rejoincing having the sense that they have won the election especially at the state capital Osogbo.... Source- Naijaloaded

Who wins today's election in Osun?

Image
Lol, i can't wait to see the today's election result in Osun? Hmmm........Wonder who wins