Conversation between Aids and Ebola

Lol, this really funny. Check out the Conversation between AIDS & EBOLA:

AIDS: na who be dis too?

EBOLA: bro na me oooo, ur sis! i don show

AIDS: Which kind bad market b dis na, watincarry u come

EBOLA: Hmmmm bros why u dey yarn likedis na, ur reign never do u? Abi na only udey dis world. I even hear say †hεm dnfindcure fr you.

AIDS: So who give u transport come Naija?

EBOLA: Bros na one man from Liberia ooo.Him say make i accompany am come Nigeria. As we reach na him i carry leg leaveam ooo.

AIDS: so hw u want operate here?

EBOLA: I go follow all d state wey get d same alphabet wit my name... Na for dosstate i go operate.

AIDS: name the states for me

EBOLA: Ebonyi, Edo, Enugu, Bayelsa, Bauchi,Benue, Borno, Oyo, Ondo, Lagos, Abia,Adamawa,Akwa ibom, Anambra.

AIDS: u b baddo, so out of 36 states u takeonly 15?........ Sis u tyt,,,, me self i wantupgrade...... Na through air i want carry denter pple.

EBOLA: bro i bin here say boko haram deyworry for north? E b like i no go reach derooo. I no wan die

AIDS: Market no dey move der again ooo...

lol......Just for fun

Stay safe, EBOLA is real....

Comments

Popular posts from this blog

Who is an Apetebi? : Her dos and don'ts

Teaching on Ẹ̀rìndínlógún (16 Cowrie Shells of the Orisa Tradition ) - Baba Odùdúwà